Stephanie Okereke Linus
Stephanie Okereke Linus (Dem born her for October 2, 1982)na Nigerian actress, film director and model. She don collect plenty award for her work as actress, some of the award na 2003 Reel Award for Best Actress, 2006 Afro Hollywood Award for Best Actress, and three nominations for Best Actress for Leading Role for Africa Movie Academy Awards for 2005, 2009 and 2010. Na she still be runner up for the Most Beautiful Girl in Nigeria beauty pageant for 2002. For 2011, Nigerian government honour her with national honour wey be Member of the Order of the Federal Republic, MFR.
How she start life
chenj-amStephanie Okereke: Dem born her for Ngor Okpala, Imo State. Na she be the number six pikin of Mary and Chima Okereke eight pikin-dem. She finish her primary & secondary school for Delta State. She study for University of Calabar, for Cross River State, she graduate with degree for English and Literary Study.
Her wok
chenj-amWhen she still be teenager for 1997, she act for two Nollywood movies; Compromise 2 and Waterloo.for 2002 Most Beautiful Girl in Nigeria beauty pageant, Okereke reached 3rd place. for 2003, Okereke win two award, out of eight wey dem select am. The award na the 2003 Reel Awards for 'Best Actress - English' and 'Best Actress of the year 2003'. After she graduate from the New York Film Academy for 2007, Okereke release the movie Through the Glass wey she be director, scriptwriter, producer and actress. The film received Africa Movie Academy Award nomination for Best Screenplay in 2009. For 2014, she release another movie, Dry and again wey she be director, scriptwriter, producer, and actress. This movie win pleny award including 12th Africa Movie Academy Awards and 2016 Africa Magic Viewers Choice Awards best overall movie with the prize of a brand new car. Okereke don act for more than 90 movie-dem
For March 2021, as part of her campaign against gender-based violence on woman, the actress release two short movie (wey she produce) the title na The Student and Bad Police.
Her personal life
chenj-amFor April 2005, as she de go African Movie Academy Awards wey de happen for Yenagoa, Bayelsa State, Nigeria. Okereke get serious car accident wey make fire burn her and she break leg. For April 2012 Okereke marry Linus Idahosa for Paris, France, na private wedding ceremony dem do. Pipu wey come the wedding na her family member and plenty Nollywood actres and actor. Dem born their first pikin for October 2015, and name am Maxwell Enosata Linus. Fo May 2022, Dem bon another boy-pikin.
Awards and nominations
chenj-amYear | Event | Prize | Recipient | Result |
---|---|---|---|---|
2003 | What a Year Awards | Best Actress | Herself | Won |
2003 | Reel Awards | Best Actress - English | Herself | Won |
Best Actress of the year | Herself | Won | ||
2004 | Afro-Dublin Awards | Outstanding Actress | Herself | Won |
2004 | Film Makers of Nigeria | Award For Excellence | herself | Won |
2005 | 1st Africa Movie Academy Awards | Best Actress in a Leading Role | Herself | Nominated |
2006 | Afro Hollywood Award | Best Actress | herself | Won |
2009 | 5th Africa Movie Academy Awards | Best Actress in a Leading Role | Reloaded | Nominated |
Best Screenplay | Through the Glass | Nominated | ||
2010 | 6th Africa Movie Academy Awards | Best Actress in a Leading Role | Nnenda | Nominated |
2013 | Montage Africa Women of Exllence Awards | Achievement in drama and entertainment | Herself | Won |
2015 | 2015 Best of Nollywood Awards | Movie With the Best Social Media | Dry (film)|Dry | Won |
Best Actress Leading Role | Nominated | |||
Best Director | Nominated | |||
Movie of the Year | Nominated | |||
Bentonville Film Festival | Best Protagonist | Won | ||
ZAFAA Global Awards | Best Actress | Won | ||
Best Film | Won | |||
Best Producer | Won | |||
Best Director | Won | |||
2016 | 12th Africa Movie Academy Awards | Best Nigerian Film | Won | |
Best Film | Nom | |||
Best Director | Nominated | |||
2016 Africa Magic Viewers Choice Awards | Best Overall Movie (Africa) | Won | ||
Best Director | Nominated | |||
Best Movie West Africa | Nominated | |||
Pan African Film Festival | Programmers'Award Narrative Feature | Won | ||
Nollywood and African Film Critics Awards|Nafca | Best Actress In Leading Role | Won | ||
Best Overall Movie | Won | |||
Best Director | Nominated | |||
Best Screenplay | Nominated | |||
Best Drama Film | Nominated | |||
DALA awards | Face of Nollywood (Female) | Herself | Won | |
2017 | Truth Awards | Best Supporting Actress | Boonville Redemption | Won |
Fim dem wey she don act
chenj-amYear | Film | Role | Notes |
---|---|---|---|
1997 | Compromise 2 | ||
Waterloo | |||
2002 | Pretender | with Patience Ozokwor and Tony Umez | |
Blind Justice | with Tony Umez | ||
2003 | Aristos | ||
Emotional Crack | with Ramsey Nouah, Dakore Egbuson and Patience Ozokwor | ||
Genesis of Love | |||
Private Sin | Richard Mofe-Damijo and Patience Ozokwor | ||
Queen Sheba | |||
The Cross of Love | with Patience Ozokwor | ||
Together as One | |||
2004 | Beautiful Faces | with Ini Edo | |
Critical Decision | Richard Mofe-Damijo & Mike Ezuruonye | ||
Deep Loss | with Desmond Elliot | ||
Diamond Lady: The Business Woman | |||
Dream Lover | Benita | ||
Eye of the Gods | with Ini Edo | ||
In the Name of Love | with Desmond Elliot | ||
Last Girl Standing | |||
Magic Moment | Stephine Okereke | with Desmond Elliot | |
Mama-G in America | with Patience Ozokwor | ||
Miss Nigeria | |||
More Than a Woman | |||
My Mother My Marriage | |||
Official Romance | with Zack Orji | ||
Promise & Fail | with Desmond Elliot | ||
Promise Me Forever | with Genevieve Nnaji | ||
Right Man for Me | with Tony Umez | ||
Sensational Spy | |||
Strength of a Woman | with Emeka Ike | ||
To Love Again | |||
Virgins Night Out | |||
Working Class Lady | with Rita Dominic | ||
2005 | A Time to Die | ||
Days of Bondage | Lucia | ||
Guys on the Line | with Rita Dominic | ||
Lonely Hearts | with Ini Edo | ||
Ola... the Morning Sun | with Pete Edochie | ||
Omalinze | Adaugo | with Onyeka Onwenu | |
Price of Ignorance | with Pete Edochie | ||
Princess of Wealth | |||
Royal Battle | |||
Street Fame | |||
Windfall | |||
Woman on Top | |||
2006 | Behind the Plot | with Desmond Elliot | |
Daytime Lovers | Binta | with Tony Umez | |
Efficacy | with Desmond Elliot | ||
Shut In | |||
Sitanda | directed by Izu Ojukwu, this film received 9 nominations and won 5 awards at the 3rd Africa Movie Academy Awards in 2007, including Best Picture & Best Nigerian Film. | ||
The Law Students | |||
The Preacher | |||
Upside Down | with Patience Ozokwor and Tony Umez | ||
2007 | A Time to Love | Hope | with Desmond Elliot |
Governor's Wife | with Ramsey Nouah | ||
2008 | Mission to Nowhere | ||
Hidden Treasure | Nadine | with Ramsey Nouah, Nadia Buari & Olu Jacobs | |
Through the Glass | Ada | with Garrett McKechnie, Christy Williams, Pascal Atuma | |
2009 | Nnenda | this film, directed Izu Ojukwu, received 3 nominations at the [[African Movie Academy Awards] in 2010, including the nomination for Heart of Africa | |
Reloaded | Weyinmi | with Ramsey Nouah, Desmond Elliot, Rita Dominic & Nse Ikpe Etim | |
2014 | Dry | Dr Zara | with Liz Benson |
2015 | Make Me Fabulous | ||
2016 | Boonville Redemption | Doris | with Pat Boone, Ed Asner, Diane Ladd and Richard Tyson |