Sophie Rammal Alakija (dem bon am for 8 February 1993)Shi bi aktres for Naija cinema. Pipu sabi ha wel for di rol where shi akt for "Halita" an "Assistant madams"

Alakija in 2019
Born	     :Sophie Rammal
            Lagos, Nigeria
Occupation	 :Actress
Years active :2010–present

Tori About Ha Life chenj-am

Alakija dem bon ha on do 8 February 1993 to famili wey bi Islamic an dem dey tok Efik(na tribe fo cross-stet calabar) an Lebanisi discent.

Karia chenj-am

Sophie fes sho for di Holla at your boy mukic video of ha ex-boyfrend wizkid as di lid danca for di yea 2010. Shi don akt for plenti popula fims, som of dem na Drawing strands,Getting over him an small chops. For 2017 shi akt fo di TV siries scandals wia bi colaborashon bitwín Ghana an Naija. For 2019 shi akt for di TV siries Halita an lata for TV siries Assistant madams. Shi akt for Rimini Egbuson's Muslim wife for 2020.

Caption text
Year Fims Rol Genre Ref
2021 mia village pipu komedi [5]
2019 Scandals Aktres Altine TV siries
2019 Halita Aktres Altine TV siries
2020 Assistant Madams Aktres Altine TV siries