Sikiru Adesina
Sikiru Adesina
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Orijina nem | Sikiru Adesina |
Alias | Arakangudu |
Wen dem bon am | 1971 |
Wen e kpai | 8 February 2016, 9 February 2016 |
Place of death | Kaduna |
Manner of death | natural causes |
Cause of death | myocardial infarction |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej |
Wok wey e dey du | actor, film director, film producer |
Personal pronoun | L485 |
Sikiru Adesina (1971 – February 8, 2016) wey dem stil sabi as Arakangudu, na Naija fim akto, direkto, an produsa bifor im dai. Di pat wey im dey akt pass for fim na herbalist, armed robba or occultist. For February 8, 2016, im die for im haus for Kaduna, Northern Naija.
Fim-dem im don akt
chenj-am- Temi Ni, Tie Ko
- Agbede Ogun
- Idunnu Mi
- Ilu Gangan
- Ogbologbo
- Iya Oju Ogun
- Ere Agbere
- Agbede Ogun
- Agba Osugbo
- Aje Olokun
- Iya Oko Bournvita
- Igba Owuro
- Ayaba Oosa
- Ajana oro
- Fijabi
- Oju Odaran Re
- Basira Badia
- Ogunmola Bashorun Ibadan