Shina Peller
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Shina |
Famili nem | Peller |
Wen dem bon am | 14 May 1974 |
Ples wey dem bon am | Iseyin |
Pesin wey e mari | Ayọ̀bọ́lá |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Yoruba Langwej |
Wok wey e dey du | politician |
Post wey e dey | member of the House of Representatives of Nigeria, member of the House of Representatives of Nigeria |
Wie e go skul | Ladoke Akintola University of Technology |
Party wey e dey for politis | All Progressives Congress |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Shina Abiola Peller ( Dem bon am for May 4, 1970) na Naijá pesin wey dey du biznes, politis an e dey for di 9th Nashonal Assembly wey dey for Abuja. Na Peller bi oga kpatakpata for Aquila Group of Company an Club Quilox. Shina Peller na shif for Yoruba land, im bi di Ayedoro of Yoruba land an Akinrogun of Epe Land for Legos Nigeria.
How im tek stat
chenj-amShina Abiola Peller na di pikin wey Alhaja Silifat an Professor Moshood Abiola bon. Na Muslim bi im papa an mama.Shina Peller papa kom fom Iseyin wey dey Oyo Stet for Naijá.E go Ladoke Akintola University of Technology. Na for Abia Stet for Naijá e tek du youth koppa (NYSC) in 2013.
E karia for politis
chenj-amPeller na memba fo All progressive Congress (APC).E kom tok sey e redi wel wel to go repisent im pipul, wey bi Iseyin/Itesiwaju/Iwajowa/Kajola for Oyo Stet.
Fo October, 5 2018, na Peller bi di pesin wey e parti wey bi All Progressive Congress chuz mek e go House of Representatives. For February 23 2019, Peller kom win as di pesin to go stan for im pipul dem.
Wie dem gada di tori
chenj-am1.Shina Peller Biography. Legit News Nigeria
2.Ayedero- Shina Peller. Tribune Newspaper.