Seyi Edun
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemSeyi Chenj-am
Famili nemEdun Chenj-am
Pesin wey e mariAdeniyi Johnson Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokYoruba Langwej, English langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film producer Chenj-am
Wie e go skulObafemi Awolowo University, Tunyo Nursery and Primary School Chenj-am
Eye kolorblack Chenj-am
Hair kolordark brown hair Chenj-am

Seyi Edun wey plenti pipu sabi as Eja nla na Naija aktres an fim produsa. Dem sabi am wel wel afta shi du Eja nla fim, an na shi bi Adeniyi Johnson waif.

How shi stat life an edukeshon

chenj-am

Seyi Edun na fom Ayetoro Egbado wey dey Ogun Stet. Shi du primari an sekondri skul edukeshon for Tunyo Nursery an Primari Skul an Anglican Girls Grammar Skul wey dey Surulere, Legos . Insaid 2011, shi kolet digre fom Obafemi Awolowo Universiti.

Pasonal life

chenj-am

Seyi Edun mari Adeniyi Johnson.

Edun stat to dey du fim in 2009 an na im sista hep wey dey rait script for fim hep am. Na dat sem year, shi go Wisdom Caucus Theatre Skul an shi finish in 2011. Di year wey shi finish, shi produs fest fim wey bi Eja nla.

Som wok wey shi don du

chenj-am
  • Pelumi Jonathan (2022) as Eniola
  • Irele (2016) as Lady
  • Oko Mi
  • Ota mi
  • Case Closed
  • Wonuola
  • Asewo
  • Eja nla (2011)[1]

Wia dem gada tori

chenj-am
  1. Nwosu, Philip (April 2, 2022). "Actress, Seyi Edun joins Mummy Glee's skincare brand as ambassador". The Sun Nigeria. Retrieved July 21, 2022.