Saratu Gidado
Saratu Gidado
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Saratu Gidado |
Orijina nem | Saratu Gidado |
Fest nem | Sarah |
Famili nem | Mohammed |
Wen dem bon am | 17 January 1968 |
Ples wey dem bon am | Gombe State |
Wen e kpai | 9 April 2024 |
Place of death | Kano state |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Hausa langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | actor |
Wen e stat wok | 2000 |
Work period (end) | 2024 |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Personal pronoun | L484 |
Saratu Gidado Wey pipu sabi as Daso (Dem bon ha 17 January 1968), shi bi popula Naija fim aktress, wey dem bon for Chiranchi , Gwale , Kano State. Shi stat ha aktin karia for Kannywood film industry. Pipu sabi ha for di role way shi dey always pla as pesin wey get gra gra and pesin wey dey kos kasala inside fim. Shi bi aktress wey tanda gidigba an pipu sabi ha wel wel. Shi du ha fest fim for 2000 inside one fim wey dem dey kol Linzami Da Wuta, wey Sarauniya Movies produs. Oda popula fim wey shi akt na Nagari, Gidauniya, Mashi, an Sansani tu.
ha karia
chenj-amSaratu Gidado Join bodi with Kannywood fim industry for year 2000, an shi don akt inside fim wey pass 100.