Samuel Okon Peter
Samuel Okon Peter (dem bon am on September 6, 1980) na Naija ogbonge boxer. E get di WBC heavyweight taitu in 2008, wen e win Oleg Maskaev in six rounds. Wen e dey faight wel wel, plenti pipu sabi am wit di way im an dem Klitschko no dey holways gree for diasef.
How e tek stat life an wok
chenj-amPeter lik futbol wel wel wen e smol, insaid 1992, som boxers kom train for dia skul. Dat smol boi dat taim tel dem sey e wan folo dem train. E folo pesin wey pas am train an e beet am. Na wetin stat Peter Amateur boxin bi dat.
E don win Naija Amateur Heavyweight championship an di Afrika zone 3 Heavyweight championship bifor. E don stan for Naija as boxer insaid 2000 Summer Olympics insaid Sydney, Australia.
Peter Luz quaterfinal to Italian Paolo Vidoz by dicishon. Plenti pipu no luk dey e no win gold, pipu like hau e tek faight, an tok sey na beta boxer e go bi.
Im pasonal life
chenj-amPeter na beta christian wey no dey drink or smoke. Na Las Vegas Naveda, e dey sta. Peter na famili to Naija ogbonge wrestler, Great Power Uti.
So of im profeshonal rekod
chenj-amNo. | Result | Record | Opponent | Type | Round, time | Date | Location | Notes |
---|---|---|---|---|---|---|---|---|
47 | Loss | 38–9 | Arslanbek Makhmudov | TKO | 1 (10), 2:23 | Dec 7, 2019 | Bell Centre, Montreal, Canada | For WBC-NABF heavyweight title |
46 | Loss | 38–8 | Hughie Fury | TKO | 7 (12), 2:07 | Jul 12, 2019 | King Abdullah Sports City, Jeddah, Saudi Arabia | |
45 | Win | 38–7 | Alejandro Garduno | KO | 1 (10), 2:32 | Apr 27, 2019 | Cheers Bar & Grill, Tijuana, Mexico | |
44 | Loss | 37–7 | Mario Heredia | SD | 8 | Apr 13, 2019 | Boardwalk Hall, Atlantic City, New Jersey, US | |
43 | Win | 37–6 | Gerardo Escobar | KO | 1 (10), 0:44 | Feb 22, 2019 | Cheers Bar & Grill, Tijuana, Mexico | |
42 | Loss | 36–6 | Kubrat Pulev | RTD | 3 (12), 3:00 | Dec 3, 2016 | Arena Armeec, Sofia, Bulgaria | For vacant WBA Inter-Continental heavyweight title |
41 | Win | 36–5 | Juan Carlos Salas | RTD | 3 (4), 3:00 | Oct 23, 2016 | As Boxing Arena, Tijuana, Mexico | |
40 | Win | 35–5 | Ron Aubrey | TKO | 1 (8), 2:34 | Sep 27, 2014 | OKC Downtown Airpark, Oklahoma City, Oklahoma, US | |
39 | Loss | 34–5 | Robert Helenius | KO | 9 (12), 1:50 | Apr 2, 2011 | Gerry Weber Stadium, Halle, Germany | For WBO Inter-Continental, and vacant WBA Inter-Continental heavyweight titles |
38 | Loss | 34–4 | Wladimir Klitschko | KO | 10 (12), 1:22 | Sep 11, 2010 | Commerzbank-Arena, Frankfurt, Germany | For IBF, WBO, IBO, and The Ring heavyweight titles |
37 | Win | 34–3 | Nagy Aguilera | TKO | 2 (12), 2:24 | Mar 12, 2010 | Gaylord Texan Resort Hotel & Convention Center, Grapevine, Texas, US | |
36 | Win | 33–3 | Gabe Brown | TKO | 4 (8), 2:58 | Dec 19, 2009 | Beeghly Center, Youngstown, Ohio, US | |
35 | Win | 32–3 | Ronald Bellamy | TKO | 2 (8), 1:36 | Sep 15, 2009 | Plaza de Toros, Cancún, Mexico | |
34 | Win | 31–3 | Marcus McGee | KO | 3 (8) | Jul 25, 2009 | Palenque del Recinto Ferial, Nuevo Vallarta, Mexico | |
33 | Loss | 30–3 | Eddie Chambers | MD | 10 | Mar 27, 2009 | Nokia Theatre L.A. Live, Los Angeles, California, US | |
32 | Loss | 30–2 | Vitali Klitschko | RTD | 8 (12), 3:00 | Oct 11, 2008 | O2 World Arena, Berlin, Germany | Lost WBC heavyweight title |
31 | Win | 30–1 | Oleg Maskaev | TKO | 6 (12), 2:56 | Mar 8, 2008 | Plaza de Toros, Cancún, Mexico | Won WBC heavyweight title |
30 | Win | 29–1 | Jameel McCline | UD | 12 | Oct 6, 2007 | Madison Square Garden, New York City, New York, US | Won vacant WBC interim heavyweight title |
29 | Win | 28–1 | James Toney | UD | 12 | Jan 6, 2007 | Hard Rock Live, Hollywood, Florida, US | Retained WBC-NABF heavyweight title |
28 | Win | 27–1 | James Toney | SD | 12 | Sep 2, 2006 | Staples Center, Los Angeles, California, US | Retained NABF heavyweight title; Won IBA heavyweight title |
27 | Win | 26–1 | Julius Long | KO | 1 (12), 2:35 | Apr 28, 2006 | Mohegan Sun Arena, Montville, Connecticut, US | Won vacant WBC-NABF heavyweight title |
26 | Win | 25–1 | Robert Hawkins | UD | 10 | Dec 15, 2005 | Hard Rock Live, Hollywood, Florida, US | Won vacant WBA–NABA heavyweight title |
25 | Loss | 24–1 | Wladimir Klitschko | UD | 12 | Sep 24, 2005 | Boardwalk Hall, Atlantic City, New Jersey, US | Lost WBC-NABF heavyweight title; For vacant WBO–NABO heavyweight title |
24 | Win | 24–0 | Taurus Sykes | KO | 2 (12), 2:07 | Jul 2, 2005 | Events Center, Reno, Nevada, US | Retained WBC-NABF, and IBF-USBA heavyweight titles; Won WBA–NABA heavyweight title |
23 | Win | 23–0 | Gilbert Martinez | TKO | 3 (10), 2:05 | Apr 29, 2005 | Union Plaza Hotel and Casino, Las Vegas, Nevada, US | |
22 | Win | 22–0 | Yanqui Díaz | TKO | 5 (12), 0:54 | Jan 22, 2005 | American Airlines Arena, Miami, Florida, US | Won vacant IBF-USBA heavyweight title |
21 | Win | 21–0 | Jeremy Williams | KO | 2 (12), 0:27 | Dec 4, 2004 | Mandalay Bay Events Center, Paradise, Nevada, US | Won vacant WBC-NABF heavyweight title |
20 | Win | 20–0 | Jovo Pudar | UD | 10 | Aug 5, 2004 | Hard Rock Live, Hollywood, Florida, US | |
19 | Win | 19–0 | Charles Shufford | UD | 10 | May 17, 2004 | Bally's Las Vegas, Paradise, Nevada, US | |
18 | Win | 18–0 | Jose Arimatea Da Silva | TKO | 2 (8), 2:20 | Mar 6, 2004 | Foxwoods Resort Casino, Ledyard, Connecticut, US | |
17 | Win | 17–0 | Chris Isaac | TKO | 7 (8), 0:29 | Jan 22, 2004 | Glendale Arena, Glendale, Arizona, US | |
16 | Win | 16–0 | Jason Farley | TKO | 2 (10) | Sep 27, 2003 | HSBC Arena, Buffalo, New York, US | |
15 | Win | 15–0 | Daniel Frank | KO | 2 (8) | Aug 30, 2003 | Sam's Town Hotel and Gambling Hall, Tunica, Mississippi, US | |
14 | Win | 14–0 | Lyle McDowell | TKO | 4 (6), 2:12 | Jun 21, 2003 | Staples Center, Los Angeles, California, US | |
13 | Win | 13–0 | Dale Crowe | TKO | 4 (10), 1:08 | Mar 7, 2003 | City Center Pavilion, Reno, Nevada, US | Won vacant WBC Youth heavyweight title |
12 | Win | 12–0 | Cornelius Ellis | TKO | 2 (4), 0:32 | Jul 24, 2002 | Mandalay Bay Events Center, Paradise, Nevada, US | |
11 | Win | 11–0 | Francis Royal | TKO | 2 (6), 2:24 | Jun 7, 2002 | Rawhide Arena, Scottsdale, Arizona, US | |
10 | Win | 10–0 | Terry Porter | KO | 2 (4), 2:54 | May 24, 2002 | Brady Theater, Tulsa, Oklahoma, US | |
9 | Win | 9–0 | Julius Joiner | RTD | 1 (4) | Mar 22, 2002 | Celebrity Theatre, Phoenix, Arizona, US | |
8 | Win | 8–0 | Marion Wilson | UD | 4 | Mar 3, 2002 | Catholic Youth Center, Scranton, Pennsylvania, US | |
7 | Win | 7–0 | Curtis Taylor | KO | 1 (4) | Nov 10, 2001 | Fernwood Resort, Bushkill, Pennsylvania, US | |
6 | Win | 6–0 | Giles Knox | TKO | 1 (4), 1:58 | Sep 28, 2001 | Caesars Palace, Paradise, Nevada, US | |
5 | Win | 5–0 | Freddy Gatica | TKO | 1 (4), 1:30 | Aug 25, 2001 | Flamingo, Laughlin, Nevada, US | |
4 | Win | 4–0 | Shannon Head | TKO | 1 (4) | Jul 28, 2001 | Exhibition Hall, Fort Myers, Florida, US | |
3 | Win | 3–0 | George Chamberlain | TKO | 1 (4) | May 25, 2001 | Estadio Carlos Dittborn, Arica, Chile | |
2 | Win | 2–0 | James Lester | TKO | 3 (4) | May 10, 2001 | Biltmore Hotel, Phoenix, Arizona, US | |
1 | Win | 1–0 | Georgi Hristov | KO | 1 (4), 1:30 | Feb 6, 2001 | Baluan Sholak Sports Palace, Almaty, Kazakhstan |