Saliu Adetunji
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am26 August 1928 Chenj-am
Ples wey dem bon amIbadan Chenj-am
Wen e kpai2 January 2022 Chenj-am
Place of deathIbadan Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician Chenj-am

Saliu Adetunji (dem bon am for August 26, 1928 an e pkai for January 2, 2022) na Naija king wey bi di nomba 41 among di Olubadan of Ibadan. Na for March 4, 2016 dey mek am di Olubadan of Ibadan.

How e tek stat life chenj-am

Saliu Adetunji bi di fest pikin amog di 17 pikin-dem wey Raji Olayiwola an Suwebat Amope Adetunji bon togeda. Na August 26, 1928 dey bon Saliu Adetunji for Ibadan wey dey Oyo Stet. Wen Saliu Adetunji dey gro up, e len difren difren hand wok bot na Telor e kom dey yuz chop wen e rish Legos. As Saliu Adetunji dey wok as telor, e stil enta Muzik rekod maketin.In 1960, e kom get one rekod lebel kol "Baba Laje Records" an inside di rekod lebel, Fuji muzikshian like Dauda Epo-Akara, Wasiu Ayinde Marshall an KS1_Malaika dey inside.

Bifor dey mek Saliu Adetunji as di Olubadan of Ibadan, e bi Balogun of Ibadan land.Saliu Adetunji kpai on January 2, 2022 at di age of 93