Rossiya
Rossiya or Rossija (di Romanaizashon of di wod Россия) fit rifa to:
- Rossia (Rossian: Россия)
- Rossiya (icebreaka), Rossian icebreakas wey Dem nem as Rossiya
- Rossiya or Rossia, wan Imperial Rossian kruiza wey dem lonch for 1896
- Rossiya, wan Imperial Rossian ship of di line wey dem lonch for 1839
- Rossiya erlines, wey bilong to di Rossian govment and dey Saint Petersburg
- Rossija (train), a pasenja train wey dey savis Moscow-Vladivostok thru di Trans-Siberian Railway
- Rossiya Bank (Rossia Bank), wan Rossian joint stok bank for in St. Petersburg
- Rossiya Hotel (Rossia Hotel) for Moscow, wey dem demolish for 2006-2007
- Rossiya 1 (Russia 1, previousli RTR), wan Rossian TV chanel
- Rossiya 2 (Rossia 2, previousli Sport TV), wan Rossian TV chanel