Ric Hassani
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Wen dem bon am | 6 January 1989 |
Ples wey dem bon am | Port Harcourt |
Wok wey e dey du | singa |
Wie e go skul | Covenant University |
Instrument | voice |
Official website | http://richassani.com/ |
Ikechukwu Eric Ahiauzu wey dem sabi as Ric Hassani (Dem bon am on 6 January 1989) na Naija singa, song raita an musikshan.
Skul
chenj-amHassani go Covenant University wey dey Nigeria. E go Universiti of Surrey, wia e tek get masta digre in energi ekonomiks.
Im musik wok
chenj-amHassani rilis im fest musik album The Gentleman in 2006. E get di kain way e dey holways dress wey e kol am gentle man dress. Insaid April 2023, e rilis two song di sem day, Amina an The One.
Awods Hassani nem dey insaid pipu wey sing beta song an fit awod for 2016 All Afrika Muzik Awods: Best Artiste in Afrika R&B an soul, Video of di year, an Most promising Artiste. E still get two norminashon for di Headies 2016, an Best Alternative Song for "Gentleman".
In December 2018, di Falz an Olamide song wey dem sing wit am "Believe" win Best kolaborashon at di Galaxy Muzik Awods.
Som of im wok
chenj-amStudio albums
chenj-am- The African Gentleman (2016)
- The Prince I Became (2021) Templet:Nigeria-musician-stub
- The Prince I Became (2020) Templet:Nigeria-musician-stub