Prince Eke
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Wen dem bon am18 August 1977 Chenj-am
Ples wey dem bon amNgor Okpala Chenj-am
Wok wey e dey duactor, model, film director Chenj-am
Wie e go skulImo State University Chenj-am
Wie e dey livPort Harcourt Chenj-am
Wen e stat wok2003 Chenj-am

Prince Eke (dem bon am fo 18 Augustst 1981) na akto fo Naija,fim dairekto, raita, pesin wey dey sho for telivison an model. E mari Muma Gee, wey bi biznes wuma wey bon three pikin for am. Pipu fest no am wella as akto in 2003 wen e sho for one Nollywood fim wey bi Indecent Proposal. Som oda fim wey e du na Spade: The Last Assignment (2009), Mirror of Life (2010), Secret Code (2011) and A Minute Silence (2012).

How e tek stat laif and im edukason

chenj-am

Dem bon am for Ngor Okpala, fo Imo Stet, Eke na di last pikin for di familu wey bi seven bois and wan gel.

E do im sekondiri skul for Holy Ghost College, for Owerri an get master's degree in International Relations fom Imo Stet Univasiti.

Som fim wey e du

chenj-am
Yie Taitu Role Oda note dem
2003 Indecent Proposal
2009 Spade: The Last Assignment Bulldog
2010 Mirror of Life George
2011 Secret Code Pisso
The Code 2 Pisso
2012 A Minute Silence

Wie wi si pruf

chenj-am
chenj-am