Owanari Duke na Naijá lorya wey bi di waif of Donald Duke. Owanari bi di oga of di bodi of Dizengoff Nigeria.

Hau shi tek go skul chenj-am

Owanari finish skul forAhmadu Bello University for 1983 wie e kolet satifiket for lorya bifo e kom go law skul for Nigerian Law School wey dey for Legos in 1984.