Onye Ozi
Onye Ozi na 2013 Naijá Komedi fim wey bi sey na Obi Emelonye daret am. Di fim win two katigori awod for 2014 Bollywood Movies Awards.
Onye Ozi
chenj-amDareted by :Obi Emelonye
Raitin by :Obi Emelonye
Screenplay by :Obi Emelonye
Tori by :Amaka Obi-Emelonye Fatima Irole
Produs by :Obi Emelonye Emmanuella Ngozi Ideh
Aktor an Aktress:Okey Bakassi Anthony Aclet Stephen Moriaty Ngozi Igwebike
Edited by :Ben Nugent
Muzik by :Luke Corradine
Distributed by :M-Net
Rilis date :18 October 2013 (London)
Time :89 mins
Kontrie :United Kingdom Nigeria
Langwej. :Igbo
How Di Fim Tek Stat an Di Produsa
chenj-amOnye Ozi dem shot di Fim for London an di fest taim wey dem go sho am na oktoba 18, 2013 for litehous hol, Camber well, London. Di Fim produsa na Obi Emelonye an Emmanuella Ngozi ldeh an dem get sopot from Bollywood Movies,London, scrin Nashon foto an M-Net.
Tinz Wey Di Fim Fes
chenj-amSins dey rilis dibfor 2013, Onye Ozi don win plenti awod dem lokal an intanashonalli wen dem rilis am. Onye Ozi na fim wey pipul tok difren tinz abaut. Sodas & popcorn na Naijá muvee blog tru BellaNaija dem sey mistek plenti for di fim.Di risin dem kritisa Obi Emelonye fim raitin tekni dem kom tok sey "My issue wit e muvee na di wey e dey rait am. Di tori no dey mek sens an e dey dey skata an di most awkward turn an twist" anoda one na YNaija's Wilfred Okichie kom giv di fim low ratin kom describe am as "Ultra-low budget independent fim"
Cast
chenj-amEdit
Okey Bakassi as Metumaribe Onuigbo Anthony Aclet as Chike Stephen Moriaty as TJ Ngozi Igwebike as Mkpurunma Adesua Atuanya as Adaaugo D'Kachy Obi-Emelonye as Ossy Chinemerem Okemuo as Ogbenyealu Frank Ani as Ofoegbu Nkiruka Emelonye as Uju King Onuigbo as Father
Awod an nominashon
chenj-amYear | Awod Katigori | Prize | Resot |
---|---|---|---|
2014 | 2014 Nollywood movie Awards | Best Diaspora movie | win |
2014 | 2014 Nollywood Movie Awards | Best indigenous Film | win |
2014 | 2014 Nollywood Movie Awards | achievement in Soundtrack | win |
2014 | 10th Africa Movie Academy Awards | Ousmane sembene Award for Best Film in An African Language | Nominated |
2014 | 2014 Best of Nollywood Awards | Best Comedy of year | Nominated |
2015 | 2015 Africa Magic viewers choice Awards | Best indigenous Language (lgbo) | Win |
2015 | 2015 Nigeria Entertainment Awards | Film of The year(indigenous Films) | Nominated |