Onome Ebi
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Country for sport | Naija |
Fest nem | Onome |
Famili nem | Ebi |
Wen dem bon am | 8 May 1983 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | association football player |
Position played on team / speciality | defender |
Eye kolor | dark brown |
Hair kolor | black hair |
Sport | association football |
Sport number | 3 |
Onome Ebi na Naija ogbonge futbol playa wey dey pley as centra bak for Naija klub Abia Angels an do Naija Wumen's Nashonal team. Insaid 2023 na Shi bi di fest Afrika playa, man abi wuman, wey go pley 6 FIFA Wod Kop Tournament.
Im klub wok
chenj-amShi pley for Bayelasa Queen FC insaid di Naija Wumen's Championship bifor shi muv go Pitea IF an Djugardens IF wey dey Sweden's Damallsvenskan.
Shi pley for Turkish saide Düvenciler Lisesispor an Ataşehir Belediyespor for dia First League. Shi fest sho for Champions League d in August 2012 wen shi dey pley for Ataşehir Belediyespor.
Ebi go Swedish Damallsvenskan in 2013 to pley for Sunnanå SK bifor shi go Belarus to go pley for FC Minsk insaid di Belarusian Premier League. Wen shi dey dia, shi bi memba of di team wey win di Belarusian Premier League, di Belarusian Wumen's Cup and the Belarusian Wumen's Super Cup twice.
Shi dey pley for Chinese sekond divishon said Henan Jianye, wey shi saign for insaid 2018.
Kontri wok
chenj-amEbi na memba of Naija nashonal team. On 6 July 2019, na shi bi di fest Afrika playa wey go pley five FIFA Wod Kop Tournament, shi pley insaid 2003, 2007, 2011 an 2015, 2019 of di FIFA Wumen's Wod Kop an di 2008 Beijing Olympics.
Kontri goals
chenj-amNo. | Date | Venue | Opponent | Score | Result | Competition |
---|---|---|---|---|---|---|
1. | 20 January 2019 | Wuhua County Olympic Sports Centre, Meizhou, China | Templet:Fbw | 2–1 | 4–1 | 2019 Four Nations Tournament |
2. | 6 March 2019 | Tasos Markos Stadium, Paralimni, Cyprus | Templet:Fbw | 2–0 | 3–0 | 2019 Cyprus Women's Cup |
3. | 11 April 2023 | Marden Sports Complex, Alanya, Turkey | Templet:Fbw | 1–0 | 3–0 | Friendly |
Honors
chenj-am- Ataşehir Belediyespor
- Turkish Women's First Football League: 2011–12, 2012–13
- FC Minsk
- Belarusian Premier League: 2014
- Belarusian Women's Cup: 2014
- Belarusian Women's Super Cup: 2014, 2015
- Nigeria
Individual
- NFF-Aiteo Female Player Of The Year: 2018[1]
- IFFHS CAF Women's Team of the Decade 2011–2020[2]
- IFFHS All-time Africa Women's Dream Team: 2021[3]
- ↑ Correspondent. "Onome Ebi wins 2018 NFF Women's Player of the Year award | Goal.com". www.goal.com (in Ínglish). Retrieved 2019-06-13.
- ↑ "IFFHS Women's CAF Team Decade 2011–2020". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 28 January 2021. Retrieved 7 August 2023.
- ↑ "IFFHS All-time Africa Women's Dream Team". The International Federation of Football History & Statistics (IFFHS). 7 June 2021.