Oluwafemi Ajilore
Oluwafemi Ajilore
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Country for sport | Naija |
Wen dem bon am | 18 January 1985 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | association football player |
Position played on team / speciality | midfielder |
Sport | association football |
Participant in | 2008 Summer Olympics |
Oluwafemi Ajilore (dem bon am on 18 January 1985), dem stil sabi am as Femi, na bifor bifor Naija playa wey dey pley as midfielder.
E get Ghanian passport.
Femi dey pley as Centra difensiv midfielder for im klob.
E don pley for Nigerian U-23 nashonal team bifor insaid di 2008 Beijing an win silver medal. E fest pley for Nigeria Supa Eagles wen dey pley wit Columbia on 19 November 2008. E dey insaid playas wey cost pas for Dutch said FC Groningen's histri. E don pley for FC Mitdjylland insaid di Danish Supaliga bifor e pley for Danish 2nd Division said Middelfart G&BK in di 2015-16 season. E stop to dey pley bol in summer of 2017 afta e sufafom plenti difren injuri.