Olowo Ajaka na Naijá tradishona rula for Owo Kindom, wey dey Ondo Stet for Sout-East Naijá. E tek ova as king afta e papa dai, di papa nem na Olowo Ajagbusi Ẹkùn.