Olaniyi Afonja
Olaniyi Mikail Afonja (bon 14 October 1974),wey pipu no as "Sanyeri" na Naija aktor, comedian and produsa.
How I stat life and edukashon
chenj-amDem bon am for "Bola Area" for Oyo town in Oyo State. Na I bi im pápá fest bon.I go St. Micheal primari Skool, Oke-ẹbọ, Oyo State and Durbar Gramma Skool, Oyo town, Oyo State na there í finish im sekondri Skool edukashon.
Karia
chenj-amOlaniyi stat to dey akt for 1992, afta im join one theatre group wey one of i friend introduce am to. In 1996, Olaniyi relocate go Lagos state and sins den im don du meni meni fim
Fim wey i dey
chenj-am- Obakeye
- Awero
- Edun Ara
- Jenifa
- Opa Kan
- Omo Carwash
- Sekere
- Mawe Ku
- Sanyeri in London
- Ibale
- Apaadi
- Olu Omo
- Koboko
- Salako Alagbe
- Omo Iya Meji
- Mama Do Good
- Osole
- Sanyeri Oloka
- Area Boys
- Ise Awako
- Waheed Kolero
- Afoju Meta
- Isale Koko
- Were Merin
- Kosi Tabi sugbon
- Saworo
- Abuke Oshin