Olaiya Igwe
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film actor, film director, film producer Chenj-am

Ebun Oloyede wey pipul sabi wel wel as Olaiya Igwe na Naija aktor, produsa an daretor wey popula wel wel for di fims wey e mek wey dia taitu na: Iru Esin, Alase Aye an Abela Pupa.

E tori chenj-am

Olaiya kom from Ogun stet an for 2022 e finish from Crescent University, Abeokuta wey dey Naija.

How e tek wok chenj-am

Olaiya Igwe don dey Naija fim indostri for di past forty years.E don akt fim wey pas 100 an produs fim wey pas 20.

Fim wey e don du chenj-am

  • Iru Esin
  • Kosi Tabi Sugbon
  • Abela Pupa
  • Baale Oko Ilu
  • Awon Aladun De (Tv Series)

Wia dem gada di tori chenj-am