Obiageli Olorunsola
Obiageli Olorunsola
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Country for sport | Naija |
Nem for lokal langwej | Obiageli Olorunsola |
Fest nem | Obiageli |
Famili nem | Olorunsola |
Nik-nem | Oby |
Wen dem bon am | 11 May 1962 |
Fest langwej | Igbo langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Igbo langwej, Naijá langwej, Spanish |
Wok wey e dey du | badminton player, Olympic competitor |
Sport | badminton |
Obiageli Olorunsola (dem bon am for 11 May 1962) na Naija Badminton pleya. Shi ple for di Wumen's single an di mix doble for di 1996 suma Olimpics wey dem do for Atlanta.