Nkiru Njoku

Nigerian screenwriter and producer
Nkiru Njoku
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejNkiru Njoku Chenj-am
Orijina nemNkiru Njoku Chenj-am
Fest nemNkiru Chenj-am
Famili nemNjoku Chenj-am
Wen dem bon am1980 Chenj-am
Ples wey dem bon amNaija Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duscreenwriter, raita Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Nkiru Njoku (dem bon am for c. 1980) na Naijá screenwrita, an pesin wey dey du vidio. Na shi bi di oga writa for M-net's Tinsel, one Naijá fim wey stat to dey sho for 2008. For 2016 na Njoku bi di oga produsa for Project Fame West Africa.

Njoku bi one of di nomba one writa for MTV Shuga Alone Together fim for 2020 where shi bin rite an daret di aktor-dem for some of di 70 nightly episodes. Na Njoku wlrite di last episode an na Tunde Aladese wey bi anoda oga writa daret am.