Niyola
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Eniola Akinbo |
Orijina nem | Eniola Akinbo |
Fest nem | Eniola |
Famili nem | Akínbò |
Alias | Niyola |
Wen dem bon am | 9 December 1985 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | singa, artist |
Wen e stat wok | 2005 |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Instrument | voice |
Stai of song abi fim | soul, jazz |
Record label | Empire Mates Entertainment |
Personal pronoun | L484 |
Eniola Akinbo (dey bon am 9 December 1985) wey pipul no wel wel as Niyola na Naija singa an song raita.
How e tek start life
chenj-amNa for Legos, Naija dey bin Niyola on 9 December 1985. Niyola bi di lass for di 10 pikin-dem wey e papa bon. Wen e dey smol, Niyola dey sing for chorch with e brodas and sista-dem. Na di sho of Funmi Adams wey e go mek am like to be a muzikshan. Wen Amen Starlet Kompetishon pik dia winna for year 2000, na Niyola dey pik as winna.
How e tek wok
chenj-amNiyola start to dey sing wel wel in 2005. Dat time, na eLDee's Trybe Rekod e de. Afta e komot for eLDee Trybe Rekod, e sahin with "Make Sum Noise Entatemet". Niyola fest 3 song kon out for dat rekod lebel. For 2012, Empire Mates Entatemet sahin Niyola. Na for 22 May 2013 Niyola rilis e fest song "Toh Bad" onda Empire Mates Entatemet.
Habom wey e don do
chenj-am- Niyola (2008)
Fim wey e de inside
chenj-amAwod an Nominashon
chenj-amYear | Awod serimoni | how di awod bi | Risot |
---|---|---|---|
2013 | The Headies | Best Vocal Performance (Female) | Nominated |
Nigeria Entertainment Awod | Most Promising Female Act to Watch | Nominated | |
2014 | Nigeria Entertainment Awod | Female Artist of the Year | Won |