Nike peller na Naijá bon Yoruba fim aktres an pesin wey dey du magik to mek pipul lauf. Pipul no am as di pikin of late pofesso Peller.Nike get Shiftainsi taitu an dem kol am Yeye Agbasaga of Erin Osun, dem giv am dis taitu for 2010.

Fims-dem Wey Nike Peller don akt chenj-am

  • Aye lu
  • Eni Owo
  • Kiniun Alhaji
  • Àtànpàkò Otún
  • Adun
  • Sekere
  • Ayé Ajekú
  • Eko Otobi 1
  • Eto Ótobi 2
  • Fila Daddy
  • Tomisin