Newton Aduaka
Newton Aduaka
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Newton |
Wen dem bon am | 1966 |
Ples wey dem bon am | Ogidi |
Fest langwej | Igbo langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Igbo langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | film director, screenwriter |
Wie e go skul | London Film School |
Notable work | Ezra |
Newton I. Aduaka (dem bon am for 1966) na Naija man wey dey mek fim an dey liv for England. Im bi di winna of Best Director for di Pan African Film Festival
Fim Wey Im Mek
chenj-amFim Wey Dey Shot
chenj-am- Voices Behind the Wall (1990)
- Carnival of Silence (1994)
- On the Edge (1997)
- Funeral (2002)
Fim Wey Dey Long
chenj-am- Rage (1999 film)
- Ezra (2007 film)