Nana Shettima
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemNana Chenj-am
Famili nemUsman Chenj-am
Wen dem bon am22 July 1975 Chenj-am
Ples wey dem bon amKano state Chenj-am
Pesin wey e mariKashim Shettima Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Kanuri, Hausa langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duliterary, human rights activist Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Maiduguri Chenj-am
Eye kolorblack Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am

Nana Shettima na Naija sekond woman sins 2023, na im mari Naija sekond pesin Kashim Shettima. Na shi bi di numba one pesin for Borno Stet fom 2011 rish 2019 wen im hosband na Govnor. Na shi bi CEO of SWOT foundation an Model Orphanage Integrated School, Maiduguri.

Hau shi tek stat life

chenj-am

Nana Usman Akali wey dem bon in 1975 insaid Kano Stet|Kano State an na Kanuri pesin. Shi mari Kashim Shettima in 1998 an dey get three pikin togeda. Shi go Universiti of Maiduguri, wia shi len English Language an Literature.

Shettima, wit im hosband sopot, dem hep plenti pipu wey dia hosband don kpai an na im mek dem stat Model Orphanage Integrated School for Maiduguri in 2018.

Wen Chibok girls dey wit pipu wey kari dem in 2014, Shettima go Chibok for road to go ci dia papa an mama wey get di pikin. Dat Waka wey shi go mek am mis meetin wit Naija fest Ladi dat time, Patience Jonathan, for Abuja.

Shi kolet awod fom Sun Newspaper as di fest Ladi wey dey sopot beta wok pas.

Wia dem gada tori

chenj-am