MediaWiki tok abaut am:Sitenotice

Latest comment: 25 dè wé dọ́n pas by Vanderwaalforces in topic Feminism and Folklore

Feminism and Folklore

chenj-am

Abeg, Biowikician an Jonywikis, shey this program neva finish? Mek una for remuv am from di sitenotice. I say mek I ask bcos be like na March naim di program finish o. Unless maybe I mek mistake. Vanderwaalforces (tok) 15:07, 7 June 2024 (WAT)Reply

Thank you for dis info Jonywikis (tok) 15:42, 7 June 2024 (WAT)Reply
You do well :) Vanderwaalforces (tok) 05:59, 8 June 2024 (WAT)Reply
Return to "Sitenotice" page.