Mary Ikoku na Naijá wuman wey dey advais Bizness pipul on how to mek moni for di bizness wey dem dey du.

How e tek stat life an go skul

chenj-am

Na fom Arochukwu town for Abia Stet Ikoku kom fom. Ikoku finish Abia State University wey shi rid Inglish Langwej. E go Lagos State University go du e Masta for International Relation. Ikoku stil go two oda skul for London and dia nem na University of California Davis an the London School of Public Relations.

How shi tek wok

chenj-am

Shi dey hep advais di Department for Foreign Development’s (DFID)/Nigerian Infrastructure Advisory Facility(NIAF).Ikoku dey wok as Oga of Kommunikashon for Subsidy Reinvestment and Empowerments Programme') (SURE-P) of the Federal Government of Nigeria. Shu don wok as di Lid konsotat for Access Media Ltd.Ikoku don wok as Speshal Advasa to di Minister of Information and Communications.

Mama-dem wey de wok

chenj-am

Ikoku bi di founda an di presido of Working Moms.Dis na organieation wey dey hep wumen kop wit di wahala wey dey hapun wen mama dey wok an stil dey takia of dia pikin. The organization get one pepa wey get di nem Working Mom Africa .Dis magazine dey selebrat mamw-dem wey dey wok stil dey train pikin.

ReferencesBold text