Livinus Nnochiri

Naijá aktor

Livinus Nnochiri na Naijá aktor. Dem giv am di 2018 City People Movie Special Recognition Award.

Fims wey e don du chenj-am

  • Bond (2019)
  • Be with me - (2022). E du am wit Patience Ozokwor
  • Maya - (2016)
  • Beautiful Soul - (2008)
  • Beautiful Soul 2 - (2008)
  • Wind of Glory - (2007)
  • Wind of Glory 2 - (2007)

Wia we get di torí chenj-am