Lari Williams

Naijá akto
Lari Williams
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am1940 Chenj-am
Wen e kpai27 February 2022 Chenj-am
Wok wey e dey duactor, poet Chenj-am

Lari Williams (1940 - 2022) na Naijá pesin wey dey du fim, rait puwem an rait fim. Pipul sabi am wel wel for TV sho like The Village Headmaster, Ripples an Mirror in the Sun.

How e tek stat life

chenj-am

Dem bon Williams for Naijá in 1940. E kpai for e haus in Ikom, Kross Riva Stet on February 27, 2022. E bi 81 years old wen e kpai.

Wie dem gada di tori

chenj-am