Lancelot Oduwa Imasuen

Lancelot Oduwa Imesuen (dem bon am for June 20, 1971) na Naijá fim dareto an fim podusa.

Tori abaut e wok

chenj-am

Imasuen don wok for Naijá fim indostri Sice 1995 as a dareto an podusa. E dey liv for Legos. Im fim dey sho Afrika pjpul kulture, witchcraft (juju), crime, hadlife, religion an folk beliefs. Imasuen get am for mind to du don one fim wey di nem bi Nogbaisi Ovonramwen for 2013,wey go dey abaut di last Oba of Benin.

Nollywood Babylon

chenj-am

In 2008 a Canadian documentary Nollywood Babylon co-direkted by Ben Addelman an Samir Mallal, an produs by AM Pictures an di National Film Board of Canada in association with di Documentary Channel, followed Lancelot Oduwa Imasuen while he was shooting his 157th film Bent Arrows. Di dokumentary played in di Offishal kompetishon at di Sundance Fim Festival in January 2009. Bent Arrows was rilised into di Nigerian home market in 2010.

Fim wey e dey

chenj-am
  • The Soul That Sinneth (1999)
  • The Last Burial (2000)
  • Private Sin (2003)
  • Enslaved (2004)
  • Moment of Truth (2005)
  • Games Men Play (2006)
  • Yahoo Millionaire (2007)
  • Sister's Love (2008)
  • Entanglement (2009)
  • Home in Exile (2010)
  • Bent Arrows (2010)
  • Adesuwa (2012)
  • Invasion 1897 (2014)
  • ABCs of Death 2 (Segment L is for Legacy) (2014)
  • "ATM (Authentic Tentative Marriage)" (2016)
  • Enakhe (2020)