Kingsley Ogoro na fim dairekto wey pipu sabi wella for Naija, pesin wey dey write skrin, pesin we dey do fim and miuzik, and bifobifo dansa, dem sabi am wella for di fim Osuofia in London of 2003 wey shi and Nkem Owoh do. I don wok for di Noliwud fim industri sins 2003 menly as pesin wey dey do fim and dey dairet am.

Produsa chenj-am

  • The Widow (2005)
  • Across the Niger (2004)
  • Osuofia in London 2 (2004)
  • Veno (2004)
  • Dangerous Babe (2003)
  • Osuofia in London (2003)

Dairekto chenj-am

  • The Widow (2005)
  • Osuofia in London 2 (2004)
  • Veno (2004)
  • Osuofia in London (2003)
  • The Return (2003)

Raita chenj-am

  • The Widow (2005)
  • Osuofia in London 2 (2004)
  • Osuofia in London (2003)

Si olso chenj-am

Ekstana links chenj-am