Kehinde Fadipe (dem bon am for June 17, 1983) na British aktress.

Caption text
Kehinde Fadipe

Bon: London England

Husband: Wole Olufunwa

Tori Abaut e Life chenj-am

K Na for St. Mary's Hospital, London dey tek bon Kehinde Fadipe on June 17, 1983.Kehinde get BA (Hons) for Inglish litirashu an langwej bifo im get e sekond digri for Royal Academy of Dramatic Act wey shi kompliti for 2009. Kehinde fest mejo rol na for Lynn Nottage drama Ruined in 2009. For di rol wey e du,bKehinde win Pulitzer Prize awod. Di fim na abaut how dey tek force wumen to du sex mata for Democratic Republic of Congo. For 2011 shi tek pat for di BBC Televishon krime tori "The Body Farm" wey bi sey dem base am on Patricia Cornwell's for 1994 book "The Body Farm" .Kehinde join for di third siries of di tín drama Misfits wey shi pla Melissa wey bi di wuman kountapat of di man karacta curtis. Nathan Stewart-jarrett pla as curtis for do fim. For 2013 kehinde du marej with Wole Olufunwa. Dey fim di marej kom sho am for channels TV metrofile. Kehinde don bon two pikin. -