John Dumelo
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Gana |
Nem for lokal langwej | John Setor Dumelo |
Fest nem | John |
Famili nem | Dumelo |
Wen dem bon am | 3 February 1984 |
Ples wey dem bon am | Gana |
Fest langwej | Ewe |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Ewe, Likpe |
Wok wey e dey du | actor, politician, farmer, fashion designer |
Post wey e dey | director of operations |
Wie e go skul | Achimota School, Kwame Nkrumah University of Science and Technology, Christ the King School, Ghana Institute of Management and Public Administration |
Work location | Ayawaso West Municipal District |
Wen e stat wok | 1991 |
Party wey e dey for politis | National Democratic Congress |
Candidacy in election | 2020 Ghanaian general election, 2024 Ghanaian general election |
Awod wey e kolet | Ghana Movie Awards |
John Dumelo (dem bon am on 3 February 1984) na Ghanian aktor an politishan. For 1 April 2014, na im bi fest Ghanian aktor wey go get 1million likes for Facebook. Im papa an mama na Mr John Dumelo, wey bi civil engineer, an Mrs. Antoinette Dumelo, wey bi custom ofisa.
Hau e tek stat life an edukashon
chenj-amDem bon Dumelo for Ghana an e go im fest skul insaid Christ the King School in Accra. E go Achimota skul an e dey insaid Drama Klub e stil win Fliers Guy in Mo-TOWN prais. E go Kwame Nkrumah Universiti of Science an Teknologi. Na im win "Mr University" for KNUST. E stat to dey akt in 1990s insaid 1992 fim wey dem kol Baby Thief Wen e dey go Christ di King Skul.
Som oda biznes e du
chenj-amNo bi onli aktin e dey du, Dumelo get som oda biznes wey e sabi. E get klotin line (J.Melo) in 2012. Pipu sabi am as farmar wey dey plant tins an dey kip animal.
Im pasonal life
chenj-amJohn Dumelo mari Gifty Mawunya Nkornu.Dem du di weeding for Royal Senchi Resort in Akosombo. Dem bon dia fest pikin on 16 October 2018. Di pikin nem na John Dumelo Jnr.,. Dia sekond pikin, wey bi girl na Mali Dumelo, dem bon am on 10 June 2022.
E tel pipu sey im mama don kpai on 15 August 2023.
Som of im wok
chenj-amE don du plenti fims, lik:[1] Templet:Div-col
- 4Play[2] (2010) as Rex
- 40 Looks Good on You (2019)
- A Northern Affair (2014)[2]
- Adams Apples film series (2011–2012)[2]
- A Private Storm (2010)[2][3]
- A Night with Her (2011) as Drill
- After the Wedding
- Black Men Rock (2018)
- Blackmoney (2012)[4]
- Beautiful Ruins (2016) as Kojo
- Baby Thief (1991)
- Blind Lust
- Chelsea (2010) as Marlon
- Suncity
- Crime Suspect
- Double Cross (2014) as Danny Frimpong
- End of Mirror of Life (2011)[5]
- End of Brides War
- End of the Maidens
- Final Innocent Sin
- Ghetto Queen[6]
- Gold Not Silver
- Hearts of men (2009)
- Hero
- Holy Secret
- Humble Hero
- Hunted House
- If God Be for Us (2016)
- Letters to my Mother[7]
- Love Alone (2010)
- Love or Something Like That (2014) as Alex Walker
- Marriage Planner
- Mirror of Life (2011)
- Men in Love (2010)
- My Fantasy
- Never Again
- One Night in Vegas[8]
- One in a Million
- Of Sentimental Value[9]
- Queens Pride
- Single Six
- Single, Married and Complicated
- Secret Shadows[10]
- Tales Of Nazir – The Movie"[11]
- The Game (2010)
- The King is Mine
- The Maidens
- The Perfect Picture[12] (2009) as Fiifi Taylor
- The Perfect Picture - Ten Years Later[13][14] (2019) as Fiifi Taylor
- The Prince Bride
- The Snake Boy
- The Supremo (2010) as Charles
- Ties that Bind[15]
- To Love a Prince
- Blood Vessel (2023)
Awords
chenj-amYear | Award | Category | Film | Result |
---|---|---|---|---|
2010 | Best of Nollywood Awards | Best Actor in a Leading Role | The Maidens | Nominated |
Africa Movie Academy Awards | Most Promising Actor | Heart of Men | Nominated | |
2011 | Afro Australian Movies and Music Awards | African Most outstanding Actor | Won | |
Africa Movie Academy Awards | Best Actor in a supporting role | A Private Storm | Nominated | |
2012 | Ghana Movie Awards[16] | Best actor in a Lead role | Queen Latifa | Nominated |
2013 | Ghana Movie Awards[17] | Best Actor in a lead role | A Northern Affair | Won |
2017 | 2017 Panafrican Film and Television Festival of Ouagadougou (FESPACO)[18] | Best Actor West Africa | A Northern Affair | Won |
Honors
chenj-amIn January 2023, Universiti of Ghana sabi am as pesin wey dey lik hep pipu wey dey len buk for di skul.
Wia dem gada tori
chenj-am- ↑ "John Dumelo films on iROKOtv". Irokotv.com. Retrieved 24 April 2014.
- ↑ 2.0 2.1 2.2 2.3 Point go mistek: Invalid
<ref>
tag; no text was provided for refs namedcitinewsroom.com
- ↑ Imasuen, Lancelot Oduwa; Onyeka, Ikechukwu (11 February 2011), A Private Storm (Drama, Romance, Thriller), John Dumelo, Augustine Ekeinde, Ngozi Ezeonu, Omotola Jalade-Ekeinde, retrieved 3 February 2021
- ↑ Blackmoney ®, retrieved 2 December 2018
- ↑ End of Mirror of Life, retrieved 2 December 2018
- ↑ Ghetto Queen, retrieved 2 December 2018
- ↑ Amanfo, Pascal (29 October 2013), Letters To My Mother, Executive Image Movies and Iroko Tv, retrieved 2 December 2018
- ↑ One Night in Vegas, retrieved 2 December 2018
- ↑ Of Sentimental Value, retrieved 2 December 2018
- ↑ Secret Shadows, retrieved 2 December 2018
- ↑ "Tales Of Nazir – The Movie" Animated film starring John Dumelo, Stonebwoy et al to premiere Jan. 2". Pulse.com.gh. David Mawuli. 8 December 2015. Archived from the original on 21 January 2016. Retrieved 2 February 2016.
- ↑ "I would still act even after I'm elected MP - John Dumelo - MyJoyOnline.com". www.myjoyonline.com (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 3 February 2021.
- ↑ Frimpong-Manso, Shirley (4 July 2020), The Perfect Picture - Ten Years Later (Comedy, Romance), Jackie Appiah, Naa Ashorkor Mensa-Doku, Lydia Forson, Adjetey Anang, Sparrow Pictures, retrieved 3 February 2021
- ↑ "Sparrow Production shoots 'Perfect Picture' movie again 10 years later". www.ghanaweb.com (in Ínglish). 9 October 2019. Retrieved 3 February 2021.
- ↑ Ties That Bind, retrieved 2 December 2018
- ↑ "2012 Ghana Movie Awards". Ghanacelebrities.com. Retrieved 24 April 2014.
- ↑ "2013 Ghana Movie Awards". M.peacefmonline.com. Retrieved 24 April 2014.
- ↑ "BlogJohn Dumelo Won An Award In Burkina Faso – And Brought The House Down With His French Speaking Skills (WATCH VIDEO)". Ghanacelerities.com. 28 February 2017. Retrieved 10 April 2018.