Jide Kosoko
Naijá aktor
Jide Kosoko
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Orijina nem | Babajide Kosoko |
Famili nem | Kosoko |
Wen dem bon am | 12 January 1954 |
Ples wey dem bon am | Naija |
Pesin wey e mari | Henrietta Kosoko |
Pikin | Bidemi Kosoko, Sola Kosoko |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
Wie e go skul | Yaba College of Technology |
Academic degree | Bachelor in Business Administration |
Wen e stat wok | 1964 |
Rilijon | Christianity |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Filmography | Jide Kosoko filmography |
Personal pronoun | L485 |
Jide Kosoko (Dem bon am for January 12, 1954) na Naijá aktor an fim podusa.Dey bon am for King famili, na e mek pipul dey kol am Prince an Omoba for fim wey e dey akt.Jide Kosoko mari two wife wey bi Karimat an Henrietta. Jide Kosoko don du fim wey bi im own wey di nrm na Asiri n la for 1992.