Jide Awobona
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Wen dem bon am9 February 1985 Chenj-am
Wok wey e dey dufilm actor, actor Chenj-am

Babajide Saheed "Jide" Awobona (dem bon am on 9 February 1985) na Naija aktor, e dey rait fim an fimmeka. Dem bon for Lagos but na Ogun Stet e kom fom. Plenti pipu sabi am bikos of di kain way e akt for Jenifa's Diary.

How e tek stat life

chenj-am

Dem bon Jide Awobona for Legos Stet, Nigeria. Di stet wey e kom fom na Ogun Stet, Nigeria.

Edukeshon

chenj-am

Jide Awobona go Wesley Memorial Primari Skul wey dey Legos for im primari edukeshon. E go Amuwo Odofin Sekondri Skul for im sekondri edukeshon, afta dat one e go Olabisi Onabajo University wia e tek kolet Bachelor of Art digre in Mass Communication.

Som fim wey e don akt

chenj-am
  • Jenifa's Diary (2013) as Sam
  • The Bunglers (2017) as Alhaji
  • Ranti Mi (2018) as Jide
  • Convicted (2019)
  • Olopa Olorun (2019)
  • Alimi (2021) as Samuel
  • Akaba (2021)
  • The Cokers (2021) as Bayo
  • Clock (2019)
  • Olokun (2021)[1][2]
  • The Event (2017)[3][4]
  • Olawura (2022) alongside Tierny Olalere[5]
  • Lisabi: The Uprising (2024) as Osobande

Wia dem gada tori

chenj-am
  1. BellaNaija.com (2021-02-17). "Starring Shaffy Bello, Femi Adebayo, Jide Awobona, Here's the Teaser + BTS for Forthcoming Epic Drama "Olokun"". Retrieved 2021-09-16.
  2. "Shaffy Bello leads in new Nollywood historical epic film 'Olokun'". 2021-02-17. Retrieved 2021-09-16.
  3. The Event (Short 2017) – IMDb, retrieved 2021-09-16
  4. "The Event". Retrieved 2021-09-16.
  5. "Olawura (2022) | Drama".