Japan na kontri for di Pacific Ocean. E ste bai Asia.

Di Prime Minista na Fumio Kishida.

Tori abaut di ples chenj-am

For AD 794, Kyoto di kapital. Di Emperor don get no big pawa. Families (clans) wey tek pawa don rul di kontri. Di Fujiwara clan don tek di kontri, den di Taira clan don tek di kontri. Den Yoritomo don tek di kontri, na e don mek militiri Gofment. Di Emperor don se e dey shogun (Great General). Den di Hojo clan don take di kontri.

Di Mongols don invade Japan for 1274. Dem win a few battles den go comot. Dem invade Japan again for 1281 na fail.

For 1338 di Ashikaga clan don tek di kontri.

For 1582 Hideyoshi Toyotomi don tek di kontri. E dey "regent". E don unify di kontri. For 1592 na 1597 e don invade Korea. When e don die, Japan don go comot Korea.

Den di Tokugawa clan don take di kontri.

For di 16th century, oyibo don go to Japan. Dem don trade an preach For di 17th century, Japan don kill many Christians na don make di oyibo go comot. Dem se only one ship fit come a year, na Japanese no fit go comot.

For 1857, di USA don make Japan open dem ports.

For 1868 Emperor Mutsuhito don take power from di shogun. E don move di kapital to Edo (Tokyo). Im court don modernize di kontri. Dem don make a constitution for 1889, wey don mek di Emperor di only power.

For 1904, Japan don fight Russia. Japan don win for 1905.

For World War I, Japan don take some colonies of Germany wey be for Asia na di Pacific Ocean.

For 1931, Japan don take Manchuria, wey be for China.

For World War II, Japan don be Axis Power. Di USA don no fit trade oil with Japan. For 1941, Japan don attack di USA for Pearl Harbor. Den di USA don se war on di Axis Powers. Dem go fight Japan a little, go fight mostly for Europe. After Germany don surrender, di USA go fight Japan more. For 1945, di USA don drop two atomic bombs on cities for Japan. Dem se 129,000-226,000 pipul don die. Den Japan don surrender.

After di war, Japan don become industrial na di economy don go well-well.

Politics chenj-am

Japan dey get Emperor, wey bi Head of State. Di Emperor no get big big power. Im name bi Akihito.

Nashonal Diet chenj-am

Di Nashonal Diet na di Legislative branch for Japan. Japan first get di Diet for 1889. Di Diet dey get two houses: di House of Representatives na di House of Councillors.

Executive branch chenj-am

Di Nashional Diet go fit name di Prime Minister. Di Prime Minister go fit name di Ministers in di Cabinet.

Judicial branch chenj-am

Di Judicial branch get di Supreme Court and four oda courts.