James Oladipo Williams
James Oladipo Williams
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | James |
Famili nem | Williams |
Ples wey dem bon am | Lagos State |
Wen e kpai | 1999 |
Pikin | Ayotunde Phillips, Oluwafunmilayo Olajumoke Atilade |
Wok wey e dey du | lawyer |
James Oladipo Williams na bifor bifor loya and joj for di Hi kot of Legos Stet. E bikom a joj at di Legos High Cot for June 1, 1975, for Militri time and e ritaya fom savis for May 22, 1987. Na im bi di papa of Ayotunde Phillips an Oluwafunmilayo Olajumoke Atilade, wey dem bi 14th and 15th shif joj of Legos Stet one afta di oda.