Issa Hayatou
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromKamerun Chenj-am
Nem for lokal langwejIssa Hayatou Chenj-am
Fest nemIssa Chenj-am
Famili nemHayatou Chenj-am
Wen dem bon am9 August 1946 Chenj-am
Ples wey dem bon amGaroua Chenj-am
Wen e kpai8 August 2024 Chenj-am
Place of deathNeuilly-sur-Seine Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokFrench Chenj-am
Wok wey e dey dubasketball player, athletics competitor, sports official Chenj-am
Post wey e deypresident of FIFA, President of the Confederation of African Football Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Yaoundé Chenj-am
Member of sports teamCameroon men's national basketball team Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am
Sportassociation football, athletics, basketball Chenj-am
Memba ofInternational Olympic Committee, FIFA Council Chenj-am
Awod wey e koletOrder of the Companions of O. R. Tambo Chenj-am

Isa Hayatou (dem bon am on 9 August 1946 - e kpai on 8 August 2024) na Cameroonian wey sabi sport mata wel wel, an e dey du sport sef. Plenti pipu sabi am wen e dey sarf as president of Confederation of Africa Football (CAF) insaid 1988 an 2017. E don sarf as aktin FIFA president til 26 February 2016 as di bifor bifor president get ban for futbol mata an e komot for ofis. In 2022, e trai enta as president of FIFA, e no enta na Sepp Blatter enta as FIFA president. Na memba of Intershonal Olympic Commitee (IOC).

Life an wok

chenj-am

Dem bon Issa Hayatou for Garoua, wey bi French Cameroon dat taim, on 9 August 1946, na pikin to papa wey bi Sultan. Dem sabi Hayatou wel wel for insaid Baseball an run sport for Cameroon. Hayatou don mari an e bon four pikin. Hayatou na fom famili wey get title for Cameroon. One of im broda wey dem sabi wel wel na Sadou Hayatou, wey bi bifor bifor Prime Minista of Cameroon. Dem sabi di Hayatou wel wel for northern Cameroon. wey bi bifor bifor Prime Minista of Cameroon. Dem sabi di Hayatou wel wel for northern Cameroon. In 1974, wen e dey 28, na im bi di Secretary General of di Cameroonian Football Federation, an di chairman of di FA in 1986. Na wen e bi chair, dem stil selet am to bi CAF Exekutiv Commitee. Afta Ydnekatchew Tessema of Ethiopia na im bi CAF president in August 1987, na Hayatou bi di fifth president for di bodi histri. E luz im seventh reelection to Ahmad Ahmad in March 2017.

Sport wok

chenj-am

.1964 - 1971 Champion for 400m an 800m; memba of Cameroonian nashonal basketball team; football player of Universiti levu. .1965 memba of di Cameroonian nashonal basketball team for first All Afrika Games in Brazavallle.

Ofis wok

chenj-am

President of FIFA

chenj-am

Afta di 2015 FIFA katakata wey hapun wey mek dem komot Blatter, Hayatou tek charj of FIFA as aktin president til 26 February 2016, wen Gianni Infantino 2016 FIFA Congress du eleshon to di posishon.[1][2]

Wia dem gada tori

chenj-am
  1. "Issa Hayatou to be acting Fifa president following suspension of Sepp Blatter". The Guardian. 8 October 2015. Retrieved 10 October 2015.
  2. "Acting FIFA President Issa Hayatou". FIFA. Archived from the original on 10 October 2015. Retrieved 22 December 2015. On 8 October 2015, given the decision of the Adjudicatory Chamber of the Independent Ethics Committee to provisionally ban Joseph S. Blatter from all football activities on a national and international level, Issa Hayatou assumed the Office of FIFA President on an interim basis, as the longest-serving vice-president on FIFA's Executive Committee – according to article 32 (6) of the FIFA Statutes.