Ismaïla Sarr(bon 25 febuary 1998) na Senegal big futbola wey dey ple as winga for EFL shampionship side Watford an di Senegal nashonal tim.

Klob Karier chenj-am

Early Karier chenj-am

Bon in Saint-LoiS, Senegal, Sarr stat im futbol karier wit Senegal futbol klob Génération foot.

Metz chenj-am

Share sign im fess profeshonal kontrat wit FC Metz for five years on 13, July 2016. E fess ple for league for Metz on 13 August 2016 egenst Lille OSC for Stade Saint-Symphorien,di FC Metz's home ground wish Metz win 3-2. In dis mash e ple 20 minutes bifor di cosh shenj am for Florent Mollet

Stade Rennais chenj-am

On 26 July 2017, Sarr signed for four years for ligue one side Rennes. Dem pey transfer moni for Metz wey bi €17 or 20 million e depends on di source. .