Ifu Ennada
Ifu Ennada
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Ifu Ennada |
Orijina nem | Iheme Uloma |
Wen dem bon am | 23 July 1992 |
Ples wey dem bon am | Lagos State |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | film actor, actor |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Notable work | Hire a Woman, The Lost Okoroshi |
Awod wey e kolet | Africa Movie Academy Awards |
Personal pronoun | L484 |
Iheme Faith Uloma (dem bon am July 23) wey pipul no wel wel as Ifu Ennada na Naijá aktres, Fashion disaina an foma BBNaijá hausmate.Ennada na winna of AMAA award for Best Young and Promising Actor for di muvieml O-Town.
How shi tek stat life an wok.
chenj-amDey bon Ennada for Abia stet inside Naijá bot na Lagos e Tek gro up. E rid Computer Science for Olabisi Onabanjo University wie shi kolet im B.sc. Ennada stat e muvie karia for 2019 an for 2016 shi folo dey amog pipul wey dem Nominate as Best young/promising Actor for di movie O.Town for di AMAA award 2016. For 2018 shi du wan intaview an shi tok sey shi don fes sexual harassment for 2016. For 2018 shi patisipate for di Big Brother Naija game show.
Fim wey shi du
chenj-am- O-Town (2015) - Amara
- Hire a Woman (2019) - Jane
- The Lost Okoroshi (2019) - Sarafina
- Tinsel - Prisca
- Lonely Heart
- Mad About You
Awod
chenj-amYear | Awod Ceremony | Prise | Resot | Ref |
---|---|---|---|---|
2018 | Best Nollywood Awards | Best Supporting Actress English | Nominated | |
2018 | Best Nollywood Awards | Most Promising Actress | Nominated | |
2018 | Best Nollywood Awards | Best kiss in a movie | Nominated |