Hassanat Akinwande

Hassanat Akinwande (Dem bon am for February 22, 1960) wey pipul no wel wel as Wunmi na Naijá wuman wey dey akt for televishion an fim.Im na yoruba pesin. Hassanat fest aktin na for 1980 inside one long televishion shoo wey di nem na Feyi Kogbon. Hassanat don akt as big aktor for ova 50 fim wey e dey inside. Dem kach am sey e dey Kari kokain for 2016.Di noize wey dat tin kos mek di wuman popula wel wel an dis mek e fim sel well wel tu.