Hafsat Idris
Hafsat Idris
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Hafsat |
Famili nem | Idris |
Wen dem bon am | 14 July 1989 |
Ples wey dem bon am | Sagamu |
Fest langwej | Hausa langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Hausa langwej, Arabic, Naijá langwej |
Langwej wey e tek rait di wok | English langwej, Hausa langwej, Arabic |
Wok wey e dey du | actor |
Wen e stat wok | 2015 |
Rilijon | Islam |
Hafsat Ahmad Idris (dem bon am for July 14, 1987) wey pipul no wel wel as Hafsat Idris na Naijá aktress wey dey akt for Hausa fims for Naijá.Na fom Kano Stet in Naijá bot na Shagamu wey dey Ogun Stet e tek gro up.Hasfat fest fim nem na Barauniya (2016) an na shi wein di 2019 best aktress awod.
How shi tek stat life and wok
chenj-amHasfat kom fom Kano State in Naijá , bot shi gro up for shagamu , Ogun Stet . Hafsat du e fest fim for Kannywood inside di fim wey get Di nem Barauniya. Shi akt di fim with dem Ali Nuhu, Jamiu Nagudu and som oda pipul.
For 2018, Hafsat stat im own fim produkshon kompani wey di nem na Ramlat investment , shi produs meni meni fim for 2019 wey one of dem na Kawaye an na Hafsat and som aktors lik Ali, Nuhu Sani Musa Danja akt inside Di fim.