George Floyd
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Amerika |
Orijina nem | George Perry Floyd Jr. |
Fest nem | George, Perry |
Famili nem | Floyd |
Alias | Big Floyd |
Wen dem bon am | 14 October 1973 |
Ples wey dem bon am | Fayetteville |
Wen e kpai | 25 May 2020 |
Place of death | Minneapolis |
Manner of death | homicide |
Cause of death | asphyxia |
Killed by | Derek Chauvin |
Place of burial | Houston Memorial Gardens |
Broda an sista | Terrence Floyd |
Fest langwej | English langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | American English, English langwej |
Place of detention | Diboll Unit |
Convicted of | drug possession, theft, trespass, drug trafficking, aggravated robbery |
Wok wey e dey du | security guard, rapper, truck driver, basketball player, pornographic actor |
Pat of wok wey e put mind | security agency, rapping |
Wie e go skul | Jack Yates High School, Ryan Middle School, Texas A&M University–Kingsville |
Wie e dey liv | St. Louis Park, Minneapolis |
Work location | Minneapolis |
Member of sports team | Texas A&M–Kingsville Javelinas men's basketball |
E pipul | African Americans |
Wears | sleeveless shirt, tracksuit bottoms, dress sock |
Medical condition | COVID-19 |
Last words | I can't breathe! i can't breathe |
Sport | basketball, American football |
Instrument | voice |
Memba of | Screwed Up Click |
Stai of song abi fim | rapping, hip-hop |
George Perry Floyd Jr. (dem bon am for Oktoba 14, 1973 and e kpai for May 25, 2020), wey pipo sabi as George Floyd, na Afrikan-Amerikan man wey one oyibo polis ofisa, Derek Chauvin kpai wen e tanda for Floyd nek for som minis. Plenti pipo no hapi wen e kpai an dis one mek dem ves an wit protes bikos dem wan yuz wetin hapun to George Floyd stop di bad bad tins wey pipo wey black pipo dey faze for Amerika.
Plenti Amerikan pipo, inkludin one Naija relijos figor and bloga Isaiah Ogedegbe,[1] nor hapi wit di way Floyd tek kpai. Dem tink say dis na sahin wey show sey to dey fight black pipo for America neva finish for di kontri. Som pipo kari protes go strits. Meni protes go jejeli. Odas turn to gbege.
For 9 June 2020, Isaiah Ogedegbe show konsan for di kpai of George Floyd and as e dey ves, e kom tok say e si am "as a risent manifestashon of weked racism".[1]
Wie dem gada di tori
chenj-am- ↑ 1.0 1.1 "BLACK LIVES MATTER! THE KILLING OF GEORGE FLOYD CONDEMNED BY PASTOR ISAIAH OGEDEGBE". Warri Voice. 9 June 2020. Archived from the original on 20 July 2022. Retrieved 26 October 2023.
{{cite web}}
: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)