Gbenga Adeyinka
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemGbenga Chenj-am
Famili nemAdeyinka Chenj-am
Wen dem bon am7 May 1968 Chenj-am
Ples wey dem bon amNaija Chenj-am
Pesin wey e mariAbiola Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, comedian, producer Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am
Eye kolordark brown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Gbenga Adeyinka na pesin wey don win plenti awod as Naija Aktor, Komedian, redio an TV presenta, raita, an MC[1]. E kom fom Abeokuta we dey Ogun Stet an e dey holways kol imsef CFR (Comedian of di Fediral Repoblik) an nau GCON (Grand Comedian of Nigeria)[2][3].

Edukashon

chenj-am

Gbenga Adeyinka go University of Lagos (Unilag), go stodi English.

Gbenga Adeyinka don wok as manager for engineering kompini. Plenti pipu sabi am for Shine Shine bobo promo for 'Star Game show', e don du sho for difren TV station lik;. AIT, Galaxy TV, MBI, an Africa Magic for DSTV. E sabi spik difren Naija langwej.

Im pasonal life

chenj-am

Gbenga Adeyinka mari Mrs Abiola Adeyinka, an dem bon three pikin.

Wok wey dem uze sabi am

chenj-am

Gbenga Adeyinka don du plenti weeding sho host for Naija an abroad. Na I'm bi di fest pesin wey go du magazine buk wit komedi, Laffmattazz. E kari di sho go hol West Stet, bifor e kon kari am kom Legos bak. E stat to dey du farm wok for COVID-19 taim an im farm kompini nem na Adeyinka Foods.

Wia dem gada di tori

chenj-am
  1. Ajayi, Faith (2023-03-26). "Gbenga Adeyinka speaks on importance of stand-up comedians". Punch Newspapers (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2023-06-02.
  2. "Gbenga Adeyinka: Versatile MC on the path of Greatness – Vanguard News". Archived from the original on 2016-11-17.
  3. "I don't feel threatened by skit makers – Gbenga Adeyinka - Daily Trust". dailytrust.com. Retrieved 2023-06-02.