Funke Egbemode na Naija wuman wey dey rait niuz an di Manijin daretor of New Telegraph Newspaper. Na fom Ijade town wey dey Osun Stet for Naija e tek kom fom. E go Baptist Practising Primary School Iwo, Osun Stet, Naija. As Funke finish for dia, e kom enta Baptist Girls High School, Osogbo. To sho sey im na koret Osun Stet pikin, Funke enta Obafemi Awolowo University for Ile-Ife to get im kari satifikate for digri.

Funke Egbemode na di Komisiona for Information for Osun Stet wey Naija.