Freddie Highmore
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromUK Chenj-am
Nem for lokal langwejFreddie Highmore Chenj-am
Orijina nemAlfred Thomas Highmore Chenj-am
Fest nemAlfred, Thomas Chenj-am
Famili nemHighmore Chenj-am
Wen dem bon am14 February 1992 Chenj-am
Ples wey dem bon amCamden Town Chenj-am
PapaEdward Highmore Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Spanish, Arabic, French Chenj-am
Pat of wok wey e put mindvideo game industry Chenj-am
Wie e go skulEmmanuel College, Highgate School, University of Cambridge Chenj-am
Wie e dey livLondon Chenj-am
Wen e stat wok1999 Chenj-am
Notable workThe Good Doctor, Charlie and the Chocolate Factory, Bates Motel Chenj-am
Nominated forSaturn Award for Best Performance by a Younger Actor, Screen Actors Guild Award for Outstanding Performance by a Cast in a Motion Picture, Screen Actors Guild Award for Outstanding Performance by a Male Actor in a Supporting Role, Satellite Award for Best Actor – Television Series Drama, Saturn Award for Best Performance by a Younger Actor Chenj-am

Freddie Highmore (dem bon am for February 14, 1992) na England akto an pesin wey dey Kontrol how fim go bi. Dem no am wel wel for di fim wey e du for Women Talking Dirty (1999), Finding Neverland (2004), Charlie and the Chocolate Factory (2005), an The Spiderwick Chronicles (2008).

Highmore win one awod wey dem dey kol Satum Award for 2007. E stil win di awod wey dem dey kol di Critic's Choice Awards for Best Young Performer in a fim two taims.