Frances Gillmor
Frances Gillmor
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Amerika |
Fest nem | Frances |
Famili nem | Gillmor |
Wen dem bon am | 21 May 1903 |
Ples wey dem bon am | Buffalo |
Wen e kpai | 28 October 1993 |
Place of death | Tucson |
Wok wey e dey du | folklorist, novelist, anthropologist |
Wu e dey wok for | University of New Mexico, University of Arizona |
Wie e go skul | University of Chicago, University of Arizona |
Awod wey e kolet | Guggenheim Fellowship |
Frances Gillmor (dey bon am 21 May, 1903 an e kpai October 28, 1993) na Amerika pesin wey dey rait an rekod tradishonal tori. Frances Gillmor go skul wel wel an e dey rait buk.
Tori abaut e life
chenj-amDem bon am for Buffalo, NY for May 21, 1903.Frances Gillmor na di Onli pikin wey e peret bon. Di nem of e papa na Abner Churchill Gillmor an e mama nem na Annie McVicar Gillmor.