Frances Densmore
Frances Densmore
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Amerika |
Fest nem | Frances, Theresa |
Famili nem | Densmore |
Alias | Frances Theresa Densmore |
Wen dem bon am | 21 May 1867 |
Ples wey dem bon am | Red Wing |
Wen e kpai | 5 June 1957 |
Place of death | Red Wing |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | anthropologist, ethnomusicologist, musicologist, ethnologist, botanist |
Pat of wok wey e put mind | anthropology, ethnology, indigenous music of North America |
Wu e dey wok for | Smithsonian Institution, Bureau of American Ethnology, United States National Museum |
Post wey e dey | collaborator |
Wie e go skul | Oberlin Conservatory of Music |
Wie e dey liv | Amerika |
Awod wey e kolet | honorary doctorate |
Frances Densmore (May 21,1867-June5,1957)na one Amerika pesin wey stodi wia pipul kom from an Dia orijin, an shi stodi hau to tok abaut pipul an Dia Kolsho.Dem bon am for Red Wing, Minnesota. Pipul know say Densmore stodi Amerika Native Muzik an Kolsho an we fit kol am pesin wey stodi difren-difren pipul Muzik an hau Dem rezembul demsef
Tori abaut E Laif
chenj-amWen shi stil bi smol-pikin, shi stat to dey laik Dakota pipul Muzik dem. Shi yuz 3yias to stodi Muzik for Oberlin Kolej.Wen shi stil dey skul wen twenty senturi jus stat, shi wok as Muzik Tisha wit Native Americans Nationwide, an as shi dey learn , shi dey rekod, an dey dey rait dia Muzik an even dey rait abaut hau Dem fit yuz am inside dia Kolsho to mek American Native dem stat WesternKostom dem.