Emeka Ossai
Emeka Ossai (Dem bon am for July 15, 1981) na Naijá fim akto. E win di best soportin akto awod for di 4th Africa muvi Akedemi Awod for di pat wey e akt in di fim Checkpoint.
Bon: 15 July 1981 Nsit Ibom, Akwa Ibom Stet Nashonaliti: Nigerian Oda nems: Okon Legos Alma mater: University Of Uyo Occupation: akto, komedian Spouse(s): Idara Bishop (m. 2013) Children: (2)
Tori of e Life
chenj-amNa fom Ndokwa wey dey kwale Utagba-Una of Ndokwa west Lokal Govment of Delta stet na im Ossai tey kom fom. E rid fud Tekinoloji for University of Agriculture in Ogun stet.
Fims Wey E Do
chenj-am- Checkpoint
- One Life
- Women at Large
- Greatest Weapon
- Occultic Wedding
- Greatest Weapon
- Executive Mess'