Elizade University

Elizade University (E.U) na one private university wey dey Ilara-Mokin, Ondo Stet for inside Naija. Na Michael Ade Ojo bi di founder.

Elizade University get five faculties na dem bi Faculty of Engineering, Social and Management Sciences, Faculty of Basic and Applied Sciences, Faculty of Law and Faculty of Humanities. E get twenty four departments for ol di facilities dem wey dey.

Gallery chenj-am

Wie we see pruf chenj-am

Oda links dem chenj-am