Edo langwej
Edo langwej
Subclass of | Edoid languages |
---|---|
Part of | Benue–Congo |
Native label | Ẹ̀dó |
Kontri | Naija |
Writing system | Latin script |
Ethnologue language status | 4 Educational |
Edo langwej wey pipul no as Bini langwej na langwej wey pipul dey spik for Edo Stet inside Naijá.Na di langwej wey dey tek bon pesin wey kom from Edo an na di langwej wey Binin Empaya or Igodomigido dey yuz bi dat.
How di langwej dey sound of hie
chenj-am- Vowel
Edo langwej get seven vowel sound /i e ɛ a ɔ o u/. Di vowel sound fit bi long, or fit bi di one wey pesin go yuz nose tok am and fit get three mentod to tok am.